
STAMP DUTY KE?
Imagine! This new hand wey CBN carry show us na wa oh. I jus open paper say make I dey updated on who dem don catch again (Dasukigate tinz) but wetin my eye first see fear me! Our President jus dey find every which way to generate revenue as oil price dey drop like Manchester United form. According to reports, the Central Bank of Nigeria has mandated all commercial banks and other financial institutions where people deposit money, to charge a sum of N50 on every cash deposit or electronic transfer from N1000 ranging upward.




